Video Details

Rudeboy - Broke Land (Official Audio)

Rudeboy - Broke Land (Official Audio)

NG
RudeBoy Official
RudeBoy Official
2.0M subscribers 27 Videos 603.3M Total Views
Video ID
FrUl--4Xq8w
View Count
255,295
Video Duration
0:03:43
Published At
2021-08-04 23:00:05 4y 2mo 29d ago
Video Description
Listen to the Official Audio for Broke Land by Rudeboy off the album, Rudykillus. Stream "Rudykillus" on all platforms: https://rudeboy.ffm.to/rudykillus Follow Rudeboy On Socials: Instagram - https://www.instagram.com/iamkingrudy/ Twitter - https://twitter.com/rudeboypsquare Facebook - https://web.facebook.com/rudeboyfire Lyrics: BROKE LAND Intro : yeah eh brokeland X3 ye ye ye eh (don’t wanna be in brokeland no more ) (ye ye ye eh x 2) Verse 1: Once upon a time in a brokeland, them girls just dey fall hand e bad as e bad if you be poor man, cos dem no dey hear that one yeah This life is freaking so hard (so hard) but u gonna make it somehow (somehow ) and u gonna take it so far (u gonna take it so far) Verse hook : This thing wey dem call money Nobody fit call you honey if you no get am you are just a dummy to dem girls you are acting funny x 2 Chorus : In this life, money must be made oh, nobody be your mate oh, go ask Bill Gate oh x 2 (yeah) Verse 2: If you want to know who you really are, check your pocket that is who you are that will surely take you very far make you keep hustling, brother chase the bar Cos everyday no be holiday (holiday) but sometimes na the rainy day (rainy day ) just dey find where the money dey ( dey find where the money dey) (Repeat verse hook ) (Repeat chorus) Bridge : ye ye ye eh x 2 (don’t wanna be in brokeland no more ) x 2 (Repeat verse hook) (Repeat chorus) Outro #Rudeboy #BrokeLand #Rudykillus #OfficialAudio

Top Videos from RudeBoy Official

Most popular videos from this channel