Video Details

Mr Eazi - Jamboree (feat. Tekno) [Performance Video]

Mr Eazi - Jamboree (feat. Tekno) [Performance Video]

GB
Mr Eazi
Mr Eazi
1.3M subscribers 253 Videos 586.7M Total Views
Video ID
DSbrFGdk8zQ
View Count
45,368
Video Duration
0:02:32
Published At
2023-10-27 11:15:00 2y 7d ago
Video Description
“Jamboree,” the last track recorded for The Evil Genius, finds Mr Eazi firmly settling into the “love section” of the album. Produced by Nigerian beatmaker Yung Willis, it evokes the now-classic ‘pon pon’ sound which defined afrobeats between 2016 and 2018. “The love section takes you through different stages of a relationship,” Mr Eazi says. “‘Jamboree’ takes you through that stage where you will do anything for her. You’re remembering the first time you saw her and told her you wanted to be with her. I’m using ‘Jamboree’ as a pet name, calling her ‘My Jamboree.” Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/TheEvilGenius Lyrics Zagawhat It’s your boy Eazi (ye) I remember the day Wey I dey tell u sey we for dey U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan I remember the day wey you dey form when me I dey toast you You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan Oya baby Jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me me I dey for you Oya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper When u dey para na prada Friendly na Fendi All for you I go dey credit you monthly Service you daily Talk and do And if we marry today I no go commit adultery oo That na true ‘cause me I’m with you all the way That kind cruise Oya baby jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Oya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin u do me wey dey make I fall in love Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper Follow Mr Eazi Facebook: https://www.facebook.com/officialmrEaZi/ Twitter: https://twitter.com/mreazi SoundCloud: https://soundcloud.com/mreazi Instagram: https://www.instagram.com/mreazi Web: http://mreazi.com YouTube: http://smarturl.it/MrEaziYouTube #MrEaziJamboree #theevilgenius #Tekno

Top Videos from Mr Eazi

Most popular videos from this channel